Like its counterpart in Proverbs 5, I also couldn’t find the pidgin version, so I cautiously translated. Hope this blesses my brothers and sisters in Ghana, Nigeria, Liberia, Sierra Leone, Gambia and Cameroon.
I go lead you.
I go come bring you inside haus wey my momsi get.
(Na im dey teach me when I be pikin.)
I go give you make you come drink wine wey dem don put sugar and spice well well for am,
some juice wey I don squeeze from my pomegranates.
See also Five Nineteen ode to Africa and Proverbs 5:19 in West African Pidgin