Song of Solomon 7:8 in West African pidgin English
Here I go translating again: I come talk say make I climb di palm tree, but no be palm wine I wan tap, and no be ogogoro I wan drink. Na di fruit wey e make I wan touch. O! Make una breasts come be like big, big, clusters of grape wey dey for vine,…