I go give you juice wey I don squeeze correct from my pomegranates
I go lead you. I go come bring you inside haus wey my momsi get. (Na im dey teach me when I be pikin.) I go give you make you come drink wine wey dem don put sugar and spice well well for am, some juice wey I don squeeze from my pomegranates. Song 8:2, Christ-centered ANR’s West African…