Here I go translating again:
I come talk say make I climb di palm tree, but no be palm wine I wan tap, and no be ogogoro I wan drink. Na di fruit wey e make I wan touch. O! Make una breasts come be like big, big, clusters of grape wey dey for vine, and una breath come smell like original apple [wey dey for oyinboland and Israel].